Call of Duty By Zinoleesky

ArtistZinoleesky
TrackCall of Duty
FormatMP3
Duration2:25
Audio Quality320kbps
AlbumCall of Duty
GenreHip hopAfrobeat
Release Year2022
CountryNigeria
Producer(s)Niphkeys
track info

Lyrics

[Intro]
Oya, oya, drink
Drink garri whether ya brain go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

[Verse 1]
I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you

[Chorus]
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I don upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

[Post-Chorus]
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

[Bridge]
She think all I want is sex, and it doesn’t make her upset
Girl you have to bring your friends ’cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten, so we have to leave by then
Who I be?, dem no get idea, “cause I no dey too show myself

[Chorus]
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I’ve done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena

Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

[Verse 2]
Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I be nake I use ninja
Baby ma bami ja

[Outro]
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timmyjay on the track

Other Trendy Hits:

Promote Your Song Worldwide

spot_img

Recommended For You