My Brother By Bella Shmurda

ArtistBella Shmurda
TrackMy Brother
FormatMP3
Duration2:39
Audio Quality320kbps
AlbumMy Brother
GenreHip hopAfrobeat
Release Year2023
CountryNigeria
Producer(s)Larry Laned

Download My Brother By Bella Shmurda Lyrics:

Intro
E-enter
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan

Verse 1
For studio where we dey
When I met you
I saw you recording and I loved you,
We like same things
We share same dreams

You go follow smoke cigar when I switch Benson
Aya ya baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Omo ologo omo o wale
Ahhn se ko por ke
Omo ti o gbebe
Won lor shey ote but I don warn them
Ah oya fuck them
I don’t really send them
Loju won Imole di legend

Pre-chorus
I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Chorus
Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What’s my offence?
What have I done?

Wetin I do?
You left me with tears aje

Post-Chorus
Jah can you bring my brother back
only you my Jackie Chan
(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
only you my Jackie Chan
(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Verse 2
We both do Yahoo
We no get pay
Living like asu
Pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday
Taking pain away
Ahhh when I born one
And you born one
And I lost one
And you tell me it’s fine
brother no time
And I make 1
And you dey there
When I born another one

Pre-Chorus
I get pako wey get charisma
carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind

you be fine boy wey get plenty styles

Chorus
Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What’s my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Post-Chorus
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Outro
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad

Other Trendy songs:

Promote Your Song Worldwide

spot_img

Recommended For You