Paranormal x3 By Paranormal DJ Ft. TMXO

ArtistParanormal DJ
FeaturingTMXO
TrackParanormal x3
FormatMP3
Duration3:28
Audio Quality320kbps
AlbumParanormal x3
GenreHip hopAfrobeatR&B
Release Year2021
CountryNigeria
Producer(s)Paranormal DJ
Paranormal x3 By Paranormal DJ Ft. TMXO

Lyrics

If you see wettin I see
See me see you what did you
Welcome to my city
there’s sixteen shorties rolling with me
I told you I do this
Make I show you ‘couple new things
You wanna have a good time?
Now you are welcome to my program
Money dey for Goyard


When I block two girls I meet Zorya
Velvett sef you know e no far
Make you tell Johnson, the table hol’ am
Paranormal e just day go hard
You can tell all these girls they ready to go hmmm
DJ Structure taking over
Once he play XO you know you know its over

Omo my guy dey too dance
Once dey play this tune dem play am like 3 times
Everybody dey show hands
Once they see Peng tings dem bring out the big bands
This one sef na big vibe

16 shots I no go fit drive
Make I try to close eye
If I do too much
My guy I fit kpai

Paranormal !
Paranormal !
Paranormal!
Kilode to fin kanra?
I need a SOS for the Brother
She dey shake that tin for the corner

These girls no dey bother
she be your girlfriend? no dey call am
Right there for the corner
You need to play my tune make we ball out!
Paranormal !
Paranormal !
Paranormal !

Kilode to fin para?
See that guy for the corner
Make you leave Azul if you no fit afford am
No be say you no be baller
But make you you just do your thing for the corner
Right there for the corner
You need to play my tune make we ball out!

Omo we non dey disguise
When we step in the place na we be the guys

I need a girl with thighs
When I wake in the morning
go look am with clean eyes
But right now I too high
And I don’t really care for my eye she too fine
Me I dey feel like 2Pac
I know we drove here
but my car ta lo park e?

Omo my guy dey too dance
Once dey play this tune dem play am like 3 times
Everybody dey show hands
When they see Peng tings dem bring out the big bands
This one sef na big vibe
16 shots I no go fit drive
Make I try to close eye
If I do too much
My guy I fit kpai

Paranormal !
Paranormal !
Paranormal !
Kilode to fin kanra?
I need a SOS for the Brother
Cos She dey shake that tin for the corner

These girls no dey bother
she be your girlfriend? no dey call am
Right there for the corner

You need to play my tune make we ball out!
Paranormal !
Paranormal !
Paranormal !
Kilode to fin para?
See that guy for the corner
Make you leave azul if you no fit afford am
No be say you no be baller
But make you you just do your thing for the corner
Right there for the corner
You need to play my tune make we ball out!

Paranormal !
Paranormal !
Paranormal !
Kilode to fin kanra?
I need a SOS for the Brother
Cos She dey shake that tin for the corner

These girls no dey bother
she be your girlfriend? no dey call am
Right there for the corner
You need to play my tune make we ball out!
Paranormal !
Paranormal !
Paranormal !
Kilode to fin para?
See that guy for the corner
Make you leave azul if you no fit afford am
No be say you no be baller
But make you you just do your thing for the corner

Right there for the corner
You need to play my tune make we ball out!

Promote Your Song Worldwide

spot_img

Recommended For You