Rugged You [Legends Remix] By Barzini ft Mr Raw

ArtistBarzini
FeaturingBarzini, Mr Raw, 2Shotz
TrackRugged You [Legends Remix]
FormatMP3
Duration3:06
Audio Quality320kbps
AlbumRugged You
GenreHip hopAfrobeat
Release Year2021
CountryNigeria
Producer(s)Dr Barz
Rugged You By Barzini Ft. Mr Raw

Lyrics

King

Barz

Shhh

Wey you, relax
I şey relax!

CHORUS

Aboy rugged you
Who goes there?
Who you know?
Aboy rugged you
If you no position chapi I go rugged you
No overkap use your head or them go forget you
Abobi rugged you
Aboy rugged you
Who goes there?
Who you know?
Aboy rugged you
If you no position chapi I go rugged you
No overkap use your head or them go forget you
Abobi rugged you

Who goes?

VERSE ONE (DR. BARZ)

Aboy wida (eisshh)
You with the red knicker (lap)
Shebi na you dem dey call Chika? (cap)
Small body no be sickness
You dey look me less?
Me I no well, I get fever (infact)
Wey you


Give me your kappa (you dey jones?)
No make am tense
No dey attack am (bro I want)
Aboy you dey mad?
You wan challenge?
Shey if I want to burst your head no be to use speaker? (kpos)
Focus, abobi focus


Sey me rugged but me not a cultist
And if you never notice
Fi the street mentality a man na culprit
No mess around them jokers
Paved the way for all my sis and brothers
And even in my lowest (kpos)
Me hustle like Ajebo Hustlers

CHORUS

INTERLUDE

My ginger was born in PH
I grew up amongst thugs
Real thugs not the internet ones
For me ruggedity is a testament to loyalty, strength and brotherhood
I learned these things in the streets of Rumuokurusi, PH
Our own little Compton
A lot has changed over the years but one thing stays constant
PH makes men outta boys (who woulda thought)
I’m proud of my city

VERSE TWO

Who woulda thought that you could go from being a star to being a meme
I swear to God this thing dey be like sey I dey for film
I learned to cut my loss and only say the things I mean
And now I’m steady counting only wins (AMEN)

Who woulda thought that you could go from being a star to being a meme
I swear to God this thing dey be like sey I dey for film
I learned to cut my loss and only say the things I mean
And now I’m steady counting only wins (AMEN)

I make sure to move in silence
Let them keep guessing
Tomorrow get belle don’t let her have a c-section
Only talk to God I never let em see me stressing
Cuz person wey sabi person, na him dey kill person
Rack on racks until the whole squad Gucci

They tried to cut me cuz I dipped my hand to get a cookie
But you see my mama she ain’t raise no rookie
So now you finna get an ass whooping keep looking arrrgghhh!

Explore Other Trendy Hit Songs

Promote Your Song Worldwide

spot_img

Recommended For You